GIRLS WHEN THEY MEET THEIR FELLOW GIRLS,THEY BE LIKE
Bukky: Babe howfa nah
Linda: I'm cool sweet dear and u?
Bukky: same dear Waow!, i love your hair.
Linda: Thank you my love
Bukky: You're welcome honey. Am coming to your house today,, so how is it gonna be?
Linda: wow Sweet
Bukky: I hope you prepared sumting delicious
Linda: Yea sweedie, just come over any time you like,I'll be expecting you
A GUY DECIDED TO TRY SAME WITH HIS FELLOW GUY
Andy: Sweetheart howfa nah
Chike: Come,Andrew iz like u smoke Igboh
Andy: Handsome, i love this your boxers oh
Chike: Oboy wait o, which day you turn hommo?
Andy: Can i come over to your house?
Chike: Come do wetin?
Andy: Ok, ok, can i take you out tonight so we could just chilln catch sum fun..
Chike: Cum no let devil chop ur eye oh,So you dey find who you go tear im nyash and person wey go go 14years in prison Abi?..No let better Thunder from Okija Shrine Strike you there...Infact I cover my nyash with d Precious Blood Of Jesus!! Idiot.
L o l